Crack Your Ribs; Australia, How Much? By:- Amina Wayas
Instead of these Aboki Okada riders to tell you that they don’t know the place you are going to,They will just Call price for you. So I decided to teach one of them a lesson.
ME: Bike, Bike, you dey go?
ABOKI: Where u dey go?
ME: Australia, How much?
ABOKI: Kai, how much U go pay?
ME: You Tell me how much u go collect..
Aboki: N200 last
ME: huh? Australia no far na, no be 100
naira?
Aboki: No na N200
ME: (try to leave him)
Aboki: Oya make we go…
“***Starts Bike***
Since 6 hours on bike, we are still on our way to Australia…..
Aboki don round town and am enjoying the Ride.:mrgreen:
ABOKI: Oga, I neva reach?
ME: No ooo e remain small, but you say you know the place?
ABOKI: Yes I know am, e dey for front but your money don pass N200.
ME: no wahala, I go Add 20 naira… Just
continue….
I go gist una how e end.
But not now sha, till we reach Australia.
Today, i must reach Australia with 220 naira
- Share If Making sense…..
Leave a Reply