Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ Yk Mule (MP3 Download)

DMW signee Dremo is a versatile Nigerian rapper, singer and songwriter who just delivered the official lyrics of his top-charting track called “PESIN.”

In this masterpiece record, he enlisted the incredible musical qualities of Jerry Shaffer, a very skilled music sensation alongside a top-notch Nigerian disc jockey and serial hit maker, DJ YK Mule.

Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)
Eba wa’mo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shey you dey hear)
Mo need omo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba

I never see nobody wey dey ball pass us
Inside club e don dey turn versus
When the bottles dey come na there you go find us (find us)
Fine girls, na hin dey beside us
Anu, Dami, Ogechi, Doyin
Azul, Casami, 42 izz going (shey you dey hear)
When I’m drunk I like to dey catch fun
I’m handsome I want a five-some

Help me tell person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
Tell person (person) (person)
To tell person
Nah enjoyment I like
I no kill person (person) (person)
I no kill person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
To tell person
Say nah woman I like I no kill person

Eba wa’mo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Mo need omo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)

Omo yi fun fact
I can’t front I love back
She dey another table but I want her contact
Oneil I don shaq
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery

You can also choose to request for any song of your choice, kindly CLICK HERE

Download, Listen and Enjoy!!

DOWNLOAD SONG HERE

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.