STREAM/DOWNLOAD MP3
DNA – “Arabanko“ Lyrics Video
LYRICS
Verse 1
Hey hey there,
I don’t mean to bother you but hey my dear,
I just need a minute please give me your ears
You’re like a blessing and a curse,
I don’t mean it in the worst way but I love you of course o
I just wanna let you know I hope that’s okay too
I hope it’s okay, it’s okay
Pre Chorus
How you wan make e be now,
Should I wait or should I go?
Don’t leave me hanging on the phone oh eh,
Tell me now now make I know
Please don’t leave me waiting,
I just really want to know,
This love no be by force oh,
Tell me now now make I know
Chorus
Arabanko,
Trust me it’s allowed oh, Arabanko,
Abeg do wetin you like oh, Arabanko,
Na your choice oh, Arabanko,
Arabanko,
Trust me it’s allowed oh, Arabanko,
I no go beg I no go stress you, Arabanko,
Na your choice oh, Arabanko
Verse 2
Gini kam’mere gini gini,
Why you do me like this,
E be like say you see me finish,
No dey do me like this,
E no gbona feli feli
Do the matter like this your oh oh oh,
You like or not,
Wether You like, Wether you no like am, i must enjoy,
Isi Ewu manya brokoto tonight,
Wether you no like am I must enjoy this night
Pre Chorus
So how you wan make e be now,
Should I wait or should I go?
Don’t leave me hanging on the phone oh eh,
Tell me now now make I know
(make I know)
Please don’t leave me waiting,
I just really want to know,
This love no be by force oh,
Tell me now now make I know
Chorus
Arabanko,
Trust me it’s allowed oh, Arabanko,
Abeg do wetin you like oh, Arabanko,
Na your choice oh, Arabanko,
Arabanko,
Trust me it’s allowed oh, Arabanko,
I no go beg I no go stress you, Arabanko,
Na your choice oh, Arabanko
Outro
Louder
Share your thoughts