[Full Music Lyrics & Video]:- Vector Ft Davido – Comfort
Vector presents the official lyric video for his latest single “Comfort” featuring Davido.
Vector x Davido – “Comfortable Lyrics“
LYRICS:
Olarenwaju Omo Teslim
Davidi Omo AdelekeShekpe!
Oshamo!My type
I’ve been waiting for your type (your type)
I’m hoping you come online
Why? Chai
Cuz you’re my baby!No doubt, I don’t need you for no clout
I don’t even need to shout (eh)
Why? Chai
Cuz you’re my baby!E rora shey kaluba da kaluba re
E rora shey kaluba da kaluba reLoke o, loke o baby sun gbalaga
Ye!
I wan dey your matter ta
Oh Yeh!
You won dey for my matter o
And I know sey e don tey o wey we dance galala
E Yeh!
Baby sun gbalaga
O hey, o heyEh eh comfortable
I go make you comfortable
I give you on top table
Omo ma lo jana cable, yeh
Lo, ma lo
Ja lo
Ma lo o lo o
Say lo (don’t go, don’t go)
Ma lo (don’t go, don’t go)
Ja lo (don’t go, don’t go)
Wa lo o lo o yeahI been busy on a money chase
Clout is a lie, baby conversate
Gbagaun for you, but I don’t mind
But your body’s heat looking summer greatOBO trips, baddest
Your boyfriend before? Careless!
We go make kpa like kpa kpa kpa
Who dey!
Iyen lohun awon fearlessNa men full 30 B.G
I fit mount you 30 B.G
Protect you for life
The love is for life
E pass girlfriend
The love is for wifeYour doctor and beast
Jackyl and Hyde
If no be for God
I for dash you my life
On God, no fraud
If no be for God
I for dash you my lifeComfortable
I go make you comfortable
I give you on top table
Omo ma lo jana cable, yeh
Lo, ma lo
Ja lo
Ma lo o lo o
Say lo, ma lo
Ja lo o yeah
Ma lo o lo o yeahO rora se
Kaluba da
Kaluba reO rora se
Kaluba da
Kaluba reYeah!
Oshamo!
You feel like say wettin
You feel like say wettin
You feel like say wettinYeh!
Peperenmpe
Pempe, Peperenmpe (hey hey)
PeperenmpeBaby I fall for you
My love for you
Is not confused
I want all of you (ye ye ye)
You need to know
You’re free to go (Free to)
Ma lo ji soro (ye)
I need you intoto (Yeah say)Iwo lo ma fo fun mi o
Tin ba fo
So le couple mi
Ayanfe sa ma bubble mi
Ka ji jo ma bubble ni yeahComfortable
I go make you comfortable
I give you on top table
Omo ma lo jana cable, yeh
Lo, ma lo
Ja lo
Ma lo o lo o yeah
Lo, ma lo
Ja lo o yeah
Ma lo o lo o yeah
Share your thoughts