[Full Throwback Music Lyrics]:- Daddy Showkey – Dyna
Daddy Showkey – Dyna Lyrics
Oh Diana
Why u dey cry, clean your face
God’s time is the best, God go give you your own
If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
Part1
He get one woman hossana her name na Diana hossana oh Diana baby
hossana oh Diana baby hossana… Diana fine well well hossana,
I say she fine well well, oh Diana baby hossana, oh Diana baby hossana
Diana stay for husband house(hossana) for good nine
years(hossana).
diana loverl her baby (hossana) she lover her baby(hossana)
Husband mama call (hossana) Dianna pack your
load hossana, I say pack your load hossana
Husband papa call hossana) Dianna pack your
load hossana, I say pack your load hossana
Husband people call…If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghettohossana I no get problem
If you see my mama hossana tell am say ohossanna I dey for ghetto hossana I no get problemPart2
Abeg clap for Diana hossana,
make una clap for Diana hossana,
Diana don get belle hossanna, she don get belle oMake una clap for Diana hossanna abeg clap for Diana
hossanna call for diana hossanna diana see load o hossannaIf you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
Part3
Shame o bad people (hossanna)
Shame o bad people (hossanna)
God’s time is the best (hossanna)
Diana baby oh
Dianna don get belle (hossana)
She don get belle (hossana)
Shame o bad people (hossana)
Dianna don born bobo (hossana)
I say she born bobo (hossana)She born bobo (hossana)
Diana born Bobo(hossana)
Oh diana baby (hossana)If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problemOh diana, why u dey cry na?.
U see say that thing wey u dey cry for God don give u now your eyes
jus dey shine and all your body they sweet
u… Diana baby, kai mama oroyo, orope eheheheIf you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
If you see my mama hossana tell am say o
hossanna I dey for ghetto hossana I no get problem
Share your thoughts