Prolific singer-songwriter from Nigeria, Iyanya makes his musical debut with the official lyrics of his astounding tune called “Love And Trust.”
In this mesmerizing record, he tipped in the musical abilities of a multi-gifted Nigerian music sensation and songwriter, Joeboy, who dropped an amazing verse.
Iyanya – Love And Trust Ft. Joeboy (Lyrics)
Mad ohh
Original
I let bygones be bygones
‘Cause I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh
Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)
Na love I love
Na trust I trust,
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start
Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?
Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da
Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)
Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
You can also choose to request for any song of your choice, kindly CLICK HERE
Download, Listen and Enjoy!!
Share your thoughts