A housewife who had given out her husband’s car to a pastor from Enugu State, without her husband’s consent, has caused tension in her home causing the man of God to return the vehicle.
Lady gave out her hubby’s car to the pastor
Here is how a Facebook page, Sapele Oghenek who posted the photos, shared the story on social media;
“Report enter studio say this afternoon nai Mrs Oghenevwede wey be wife to Blessing,wey dey Krench for India receive phone call from Pastor Micheal, to come collect her car, wey she use take sow seed to God.
“Before everybody presence nai Pastor handover the Car keys and Car papers give Vwede,wey gladly collect the Keys and papers, then drive deir motor go House.
“We dey call on all aggrieved individuals to accept peace. The Church members nor happy for the way and manner Vwede take handle this matter, as dem come dey shout on her, say make she nor come the Church again.
“Na pictures of Oghenevwede and pastor mike dey attached to this update.”
Share your thoughts