Davido’s Father, Adeleke Accused of Bankrolling Married US-based Model, Faith Morey

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

According to the gossip blogger, Davido’s dad, Deji Adeleke, is the financier to her luxury lifestyle.

Davido’s father, Deji Adeleke has been accused of allegedly sponsoring the luxury lifestyle of U.S. based Nigerian super model and actress, Morey Faith.
 
The allegation was made by gossip blogger, Gistlover.
 
Gistlover wrote;
 
“Hello tueh tueh,All these aspire to perspire gehs, run ooo, all of una go collect woto woto this time around,Faith Morey will you keep kwayet    all these small gehs big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, meshonu gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hardwork, you go about saying your oyinbo husband no get prick, you nor know before abi, Faith Zukwanike first, the Vawulence will go round, make una calm down first, i come in peace ooo, igi ewedu oni wo pawa ooo.
 
Faith faith, this motor wey you dey use do motivational speaker, who boughted  (bought)it for you, No be Adeleke bankroll am, Zukwanike first, all of una go collect woto woto, this Vawulence go reach Snapchat slay Queens and Big yeye girls too, ruining homes up and down.

Ogun kee una this time around , if them want collect page make them come kia kia, this time around we came prepared, enough of all these deceits, Yeyebrities too, all una chapter wey don close, Na Reloaded we go use an do for website   i Dey booth first, i Dey come”

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.