Dotman – Sweet Melody (Lyrics)

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

Dotman – Sweet Melody (Lyrics)

You can also choose to request for any song of your choice, kindly CLICK HERE

Download, Listen and Enjoy!!

DOWNLOAD SONG HERE

808 Recordz CEO, Dotman, a naturally talented Nigerian singer-songwriter, unleashes the lyrics of his astounding single called “Sweet Melody (Lyrics).”

   Dotman – Sweet Melody (Lyrics)

Ahh ahh
Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
O balance
Gbe Givenchy sori Versace

Omo to n so, the girl em fantasy
Eni tan be lori lo n fara ki
Man don take over man, getting money
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man I be working, man steady balling
From London to New York City

Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
Man don take over man, getting money
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man I be working, man steady balling
From London to New York City

Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.