Download Music Mp3:- Iyanya – Hold On

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

Download Music Mp3:- Iyanya - Hold On

This song was requested by one of our favorite music lovers, enjoy!!!

“Iyanya” come up with another song titled, “Hold On”.

Download, Listen and Enjoy!!

DOWNLOAD SONG HERE

Iyanya – Hold On Lyrics

Oh girl I know how you dey feel
That kind feeling you dey feel
Na the same way wey I dey feel
But we no come sure if it be real
I know you wan chop banku
Boy I need beloma daku
Honey its a critical situation
Very tempting association
Chukwuma e break your heart, Euugina she thief your man
And if person fit to take your man
I’m sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how
Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl
Take your time you know
Love be like russian roulette you know
I know say your time dey go
But that no mean say romance be true Love
Oh baby take your time you know
Girl I swear when I hold you na there you go know
For now lets chill as we proceed na there you go know
Chukwuma e break your heart, Eugina
She thief your man
And if person fit to take your man
I’m sorry to say that he is not your man
Wetin be your own be your own
If no be your own Leave am alone
We take it one step at a time
We go get there some where some how
Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl
Take your time you know
Love be like russian roulette you know
I know say your time dey go
But that no mean say romance be true Love
Oh sexy girl toh bad
E go sweet if you no rush
You know I’m tempted to touch oh
Hold on
When e enter
You go feel am
Make you no rush this girl
Hold on
When e enter
You go feel am
Hold on
When its inside
You go feel am
Make you no rush this girl
ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.