[Full Music Lyrics]:- Broda Shaggi – “Oya Hit Me”

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Broda Shaggi – “Oya Hit Me”

Naijafinix Music Lyrics Artwork--Naijafinix-com

Broda Shaggi – Oya Hit Me Lyrics

[Intro]
Hello oh hello oh, how are you?
Them dey follow you talk
You dey do like Assistant Jesus abi?
If I knack you 2 by 2 for spinal cord,
You go enter menopause
Okay okay, them don dey give you cream abi?
You self don dey bleach
see as you finger be like Port,Harcourt bolli, omo ale
Masterkraft on the beat

[Chorus – Broda Shaggi & (Sista Shaggi)]
Oya Oya Oya Hit Me (en en excuse me sir)
En en any question of the day? Hit Me (em Broda Shaggi)
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me (en en excuse me sir)
Jibiti yin le oh, baby, Hit Me (em em), oh oh

[Verse 1]
Ah, hello oh, how,are,you? (Go)
Na me dey greet you, how do you do?
Emi o gb’oyinbo oh, emi (awa) o lo school
Eh, slippers l’an wo o, a o wo shoe
Ehn, hello oh, how are you?
Gbo, Mushin tabi Lekki, shey na Hamburger tabi shaki?
No dey form jor, you be kpaki, yea yea
Oya hold it, why you dey blush?
Saba saba sabalele, won ti ko oti tuntun de
Saba saba sabalele, won ti ko awon omo le

[Chorus – Broda Shaggi & (Sista Shaggi)]
Oya Oya Oya Hit Me (en en excuse me sir)
En en any question of the day? Hit Me (em em Broda Shaggi)
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me (wa gboro)
Jibiti yin le oh, baby, Hit Me (what what do you think about?), oh
Oya Oya Oya Hit Me, uhn uhn uhn uhn
Any question of the day? Hit Me
(Excuse me sir) Yes! Oya Oya Oya Hit Me
(Broda Shaggi) shokoto ti ya, baby feel it, oh rh
(What what do you think about…?), Yea
Masterkraft, play this piano (go)

[Verse 3]
Yea, ah eh, Masterkraft, you no go use beat kill me
Yea yea, no thief my thing Something is baithn ah
Sorry sir, ah ah ah, eh eh, yehh, wait
Who carry my sporti machine?
Oya hold it, why you dey blush?
Saba saba sabalele, won ti won ti tuntun de
Saba saba sabalele, won ti ko awon omo le

[Chorus – Broda Shaggi & (Sista Shaggi)]
Oya Oya Oya Hit Me (en en excuse me sir)
En en Any Question Of The Day? Hit Me (em em Broda Shaggi)
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me (wa gboro)
Jibiti yin le oh, baby, Hit Me (what what do you think about?), oh
Oya Oya Oya Hit Me, uhn uhn uhn uhn
Any question of the day? Hit Me
(Excuse me sir) Yes! Oya Oya Oya Hit Me
(Broda Shaggi), shokoto ti ya, baby feel it, oh orh
(What what do you think about…?)
Eh, carry go, make you just, (go)

[Outro]
Roll this waist jor, ki lon se e? Ah ah
Ifeoma, why you dey form?
Wait, na club you dey oh, no be wake keeping
O n ye e? (Are you getting It?)

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.