[Full Music Lyrics]:- Burna Boy – “Ye”

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Burna Boy – “Ye”

[Music Lyrics]:- Wizkid – Love My Baby

Burna Boy – Ye Lyrics

[Intro]
Yeah
My nigga die for nothing
My nigga die for nothing
Die for nothing
My nigga die for nothing
My nigga die for nothing
My nigga, Oluwaburna o “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye  Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dapada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn

[Chorus]
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing

[Verse 2]
Ahn! Make you know say anything wey you do
Dem must comentate “I can’t coman kill myself”
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way “I can’t coman kill myself”
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Chorus]
My ni-ga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My ni-ga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing

[Verse 2]
Ahnn, Make you know say anything wey you do
Dem must comentate “I can’t coman kill myself”
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way “I can’t coman kill myself”
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up

[Chorus]
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing

[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That’s my bro; my family
Flows in chills
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still wan turn up

[Chorus]
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit Die for nothing

[Outro]
Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ahn an Ye Ye Ye Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye o Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”
Ye Ye Ye o

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.