[Full Music Lyrics]:- Chief Obi – “Na You” ft. Phyno

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Chief Obi – “Na You” ft. Phyno

Naijafinix Music Art--Naijafinix-com

Chief Obi ft. Phyno – Na You Lyrics

[Intro]

Skelly on the beat
Okwa Chief Obi o
Eh

[Hook/Chorus]

Na you be the only woman wey dey for my head o
Na you be the only woman wey capture my heart o
If I dey hungry, na your food I wan chop o
Baby, If I dey sick o na you be my nurse o

Oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo
I need your touch o
That your magical touch
Akpata oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo eh
I need your touch o
That your magical touch

[Chief Obi – Verse]

Love is a beautiful thing
Love di uto nunu
O na ato ka sugar
O to ka ka imalamu e
My baby o
Ugebe oyibo
She dey give me overdose

I love o
I love
I love her from her head to her toes
Olobu wa bia zie nu lele o
Afugom nwa m ga nu o
Wetin God join o
Chai…no put asunder
Umunne bikonu o
I don see my wife o
Follow go
Follow me o
Make I marry my love

[Hook/Chorus]

Na you be the only woman wey dey for my head o
Na you be the only woman wey capture my heart o
If I dey hungry, na your food I wan chop o
Baby, If I dey sick o na you be my nurse o

Oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo
I need your touch o
That your magical touch o
Akpata oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo eh
I need your touch o
That your magical touch

[Verse 2 – Phyno]

First day M fulu my baby
Muwa bido gbawa, dosa na show room
Up to this day, anyday wey you no dey my side
Oyi na tum ka azu no nime cold room
Ha
My one and only
I thought I told you
Say……

I be waiting for you all day
And all night
Ji kere bia wa cos it will be a long night
Agba chia Forth night we chop life
And den i follow you
Un guwa nu off light

[Hook/Chorus]

Na you be the only woman wey dey for my head o
Na you be the only woman wey capture my heart o
If I dey hungry, na your food I wan chop o
Baby, If I dey sick o na you be my nurse o

Oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo
I need your touch o
That your magical touch o
Akpata oyi na tum o
Ala oku na e lenu mo eh
I need your touch o
That your magical touch

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.