[Full Music Lyrics]:- Iyanya x Peruzzi – “Ijeoma”

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Iyanya x Peruzzi – “Ijeoma”

Naijafinix Music Art--Naijafinix-com

Iyanya ft. Peruzzi – Ijeoma Lyrics

[Intro]
It’s Iyanya o
Okpono okpono okpono

Yung Alpha
Ijeoma o, see wetin you carry
Purri bang bang
Peru Peru, Am loo

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry

[Verse – Iyanya]
Omo your body na lu bad o
(Your body na lu bad o)
If you give am to me no bad o (No bad o oh)
Chop all my ego see I no go feel bad o
(No go feel bad o oh)
Na the thing wey you carry
Dey make me wan collabo o oh

Mkpoweto (Mkpoweto)
Figure eight o(Figure eight o)
Come my way oh (Come my way o)
Oya leggo (Oya leggo)

Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Ijeoma, Ijeoma o

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy (aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea (Purri Bang purri bang)
Ijeoma o, see wetin you carry

[Verse – Peruzzi]
I be Pastor but na you wey want deliver me
(Deliver me)
You no be custom but na your body dey border me
(Dey border me)
Yeh, Ijeoma (Oh na na)
Nwanyi oma (Ee mama)
Girl I wait o

Refrain
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, baby let’s go
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, I’m losing control (control e yea)

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry

Mix Monster
Yung Alpha

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.