[Full Music Lyrics]:- Joeboy – Lonely

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Michael Learns To Rock - Take Me To Your Heart

STREAM/DOWNLOAD MP3

Joeboy – “Lonely Lyrics

Got one bottle of wine in my yard
Shey you go come through and chill
I know that you don’t stay far from me

Fine pass all of the girls wey dey the yard
But na you wey I feel I hope that you feel the same for me

Shey shey shey
You go come to my place
I need you in my space o
I want you in my space oh
Shey shey shey
I just wan see your face
Don’t mind if you delay o
I just know that I don’t wanna be

Lonely Lonely tonight
I don’t wanna be
Lonely lonely tonight
I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

We can
Make beauty make magic
Throw a private party
Just you and me
Pull up there is no traffic

I see sey something dey ma mind and it’s you
Your type is just so hard to find
And it’s true baby

Shey shey shey
You go come to my place
I need you in my space o
I want you in my space oh
Shey shey shey
I just wan see your face
Don’t mind if you delay o
I just know that I don’t wanna be

Lonely lonely tonight
I don’t wanna be
Lonely lonely tonight
I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

I don’t wanna be
Lonely lonely tonight

We can
Make beauty make magic
Throw a private party (uh yeah)
Just you and me
Pull up there is no traffic
I see sey something dey ma mind and it’s you
Your type is just so hard to find
And it’s true baby

I need you in my space o
I want you in my space oh woo

Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Joeboy – “Lonely Lyrics

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.