[Full Music Lyrics]:- Limerick x Lyta – “That Same Boy”

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Limerick x Lyta – “That Same Boy”

Naijafinix Music Art--Naijafinix-com

Limerick x Lyta – That Same Boy Lyrics

[Intro]
Oh na oh na
Eh eh
Ah Eh
Spiritual
Limerick
Eh!

[Limerick; Verse]
It’s about time I let them know that I be that same boy
When I dey gather pull the laff yet I was that lame boy
And I been no dey fit dey talk when other people dem dey talk so
I was always short of words until the right phrase comes
Cause you harsh words and yeah I knew I gat a high taste
Buds loving something I could not pay for
And as at then everyone knew I was that slave boy
Now na me dey carry mantle on a captain call

[Chorus: Lyta]
That same boy wey they sell folly back oh, eh eh
Say right see my story don loud oh, eh eh
That same boy wey they sell folly back oh, eh eh
Say right see my story don loud oh, eh eh

[Bridge]
Ope f’oluwa
Opeyemi
Ika riri ya silifu
Chineke Nagode
Nagode Nagode

[Verse Lyta]
That boy wey Dem born for Ajegunle
Hustle everyday I no dey rest
I waka go Agege
I no know say na dere the Ogo dey
Na dere I meet a whole Fasola oh nana eh
Haaaa! Igbe Kada God bless una eh
To my friends, fans and family, I thank una eh
All thanks to God
My life is a testimony

[Chorus]
That same boy wey they sell folly back oh, eh eh
Say right see my story don loud oh, eh eh
That same boy wey they sell folly back oh, eh eh
Say right see my story don loud oh, eh eh

[Limerick Verse 2]
Okay that same boy una like bull
Na same boy una dey wave face if i dey drive through
That same boy wey been dey chiee you
Na pesin you dey see for TV now and you dey smile to
Eh eh funny yeah,
But don’t despite through naked in the blood we don get so many disciples
And here some show off, and they just like you,
Some probably don’t wanna fvck with the boy and cause he’s quite new.
Each understanding we know
Buh dem go hear word they got on the mic if Dem no fear me Dem suppose fear God
See I don suffer for this life omo I swear up
We no dey Belle full poverty go make Belle swell up
Chai! Hustle with area boys and even drunkard
I been following rule condemn for inside junkyard
I hustle for the street hustle inside compound
Na kinkini remain the hustle for don make me run mad, Chai!
I recall those things like it’s been a month
Back in the days everyone with the song is in a bus
As if he no dey fear for the studio fee
Just because you wan blow you dey wan dey feel among!

[Chorus: Limerick]
And that same boy wey dey sell Sim card oh
See right now see my story don loud oh
That same boy wey dey sell Sim card oh, eh eh
And omo right now see my story don loud oh na na na na

[Bridge: Lyta]
Ope f’oluwa
Opeyemi
Ika riri ya silifu
Chineke Nagode
Nagode Nagode

[Outro]
Mixineenmusicfosta

Spirtual!

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.