[Full Music Lyrics]:- Omawumi – If You Ask Me

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Omawumi – If You Ask Me (Na Who I Go Ask?)

[Full Music Lyrics]:- Michael Learns To Rock - Take Me To Your Heart

STREAM/DOWNLOAD MP3

Omawumi – “If You Ask Me (Na Who I Go Ask?) Lyrics

If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e
Start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me… The matter for ground…
Eh! Na who I go ask?
The reason for the reason for the reason
Why I’m soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, e
Pass me
I’ve got to tell the story and I’ve got to tell
It from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story
Begins
(Repeat)
The woman travel leave her daughter with
The husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter
Ad them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period
Delay
I ask her who touched her she say her
Daddy only
I don’t know what to say I don; t know what
To tell her mother
E be like say she get belle
(Repeat)
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey… as e dey
(Repeat)

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.