[Full Music Lyrics]:- Pepenazi – “Psychedelic”

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Pepenazi – “Psychedelic”

[Music Lyrics]:- Wizkid – Love My Baby

Pepenazi – Psychedelic Lyrics

[Pre-Chorus]
See this girl she rocks, she rocks
Everybody knows she rocks
And whenever she walks everybody Dey take a pause
If you want to know whatsup make you go find am for the top
This girl is Psychedelic oh

[Interlude]
Ah, okay, ah okay, a ni ko gbe body yen
File, wasere, pepe ja won si

[Chorus]
Mo ni baby yen, psychedelic oh,
She dey read her book, psychedelic oh
She love e shawarma, psychedelic oh
And her body shake, psychedelic oh
You no fit sight am cos she, psychedelic oh
She got a ring on her finger, psychedelic oh
And if she’s single see no bother, Psychedelic oh
And she get love for her bobo , psychedelic oh

[Interlude]
Okay! Rora ma gbese jejeje, ko ma lo teso lori gba
ma je ka sleep lori Verse yi
Ma je ka sun, oya fun wan je

[Verse 1]
This is for the ladies, Independent ladies
Wey no get time for rubbish
Wey dey handle their own biz, whether for shop or Na for office
My shawties sharp, dem no be novice
Shey you go blow trumpet for my ladies
Dem no be low budget oh my ladies

[Pre-Chorus]
See this girl she rocks, she rocks,
Everybody knows she rocks
And whenever she walks everybody Dey take a pause
If you want to know whatsup make you go find an for the top
This girl is Psychedelic oh

[Bridge]
She wears a make up wey, dey on fleek oh
Omo check her nails, dey are creamy oh
Omo yen sigbonle, check her physique oh
And I no go mind, if she single oh
If dem Dey vex for you, tell them free me oh
Cos all the boys for corner, dem Dey feel you oh
If I Dey lie for you, water carry me go
And if you dey feel me, me sef Dey feel you oh

[Interlude]
Awon eleyi o sho omo popopo
O sho omo sapati, o un sho omo sepeti
Awon eleyi o sho omo popopo
Won sho omo werepe, won sho omo sepeti, sepeti

[Chorus]
Mo ni baby yen, psychedelic oh
She dey read her book, psychedelic oh
She love e shawarma, psychedelic oh
And her body shake, psychedelic oh
You no fit sight am cos she, psychedelic oh,
She got a ring on her finger, psychedelic oh
And if she’s single see no bother, Psychedelic oh
And she get love for her bobo , psychedelic oh

[Bridge]
She wears a make up wey, dey on fleek oh
Omo check her nails, dey are creamy oh
Omo yen sigbonle, check her physique oh
And I no go mind, if she single oh
If dem Dey vex for you, tell them free me oh
Cos all the boys for corner, dem Dey feel you oh
If I Dey lie for you, water carry me go
And if you dey feel me, me sef Dey feel you oh

[Outro]
Psychedelic l’awon eleyi

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.