[Full Music Lyrics]:- Victor AD – “Red Eye”

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Victor AD – “Red Eye” 

Naijafinix Music Art--Naijafinix-com

Victor AD – Red Eye Lyrics

[Intro]
It’s Kel P vibes
Red Eye ye ye
It’s Victor AD na na na yeah
Spiritual

[Verse 1]
Ah! Small boy Small boy
When you call out on the beat omo na biggie man
Rough boy Rough boy
You suppose know say Warri dey the back of the biggie man
Hard boy Hard boy
So when it comes to the flow I say omo na Jiggy man
No vex, No vex
Cause when you see the red I just know say na para man

[Pre-Chorus]
Them no know my story
No know my story eh eh eh
Them only the glory
Them only the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma like say you self never para

[Chorus]
If na wahala them want
Make them talk
If na justice them want
Make them talk
If na peace wey them want
Make them talk
Anything way them want
Make them talk
We no dey fear nothing oh eh eh
Na dem go call out to something oh eh eh
Omo say we no dey fear nothing o
Na dem go call out with something oh eh eh
Oya go ask about me eh

[Verse 2]
Ehh
Them think say them stubborn
But I go show them say my guys here we stubborn pass them o
Them think say them wise
And I go show them say for here their wiseness na foolishness
And ten goals to nothing
Ten goals to nothing
Hope say you dey count the score
Otedola with the money
Otedola with the money
I will always secure the bars

Small boy Small boy
When you call out on the beat omo na biggie man
Rough boy Rough boy
You suppose know say Warri dey the back of the biggie man
Hard boy Hard boy
So when it comes to the flow I say omo na Jiggy man
No vex, No vex
Cause when you see the red I just know say na para man

[Chorus]
If na wahala them want
Make them talk
If na justice them want
Make them talk
If na peace wey them want
Make them talk
Anything way them want
Make them talk
We no dey fear nothing oh eh eh
Na dem go call out to something oh eh eh
Omo say we no dey fear nothing o
Na dem go call out with something oh eh eh
Oya go ask about me eh

[Outro]
Them no know my story
No know my story eh eh eh
Them only the glory
Them only the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma like say you self never para

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.