[Full Music Lyrics & Video]:- Wande Coal – Again

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics & Video]:- Wande Coal – Again

[Full Music Lyrics]:- Michael Learns To Rock - Take Me To Your Heart

STREAM/DOWNLOAD MP3

Wande Coal – “Again Lyrics

Iskaba

[Verse 1]
Sweet like water wey dey inside coconut,
Sip after Sip you give me stamina
Wait for you so the same time we cummot,
Me and you na the same time
I never want to leave omo,
So dance with me omo
I pull up on your beach omo,
It’s time to swim omo

[Pre-Chorus]
Baby girl make you no dey lie
Make you tell your friends say you dey feel dis guy
Don’t even waste time
Cos na me you go follow till the day we die
But meanwhile, I can’t wait to make your face just smile
It’s not a lie, you set my soul on fire

[Chorus]
So many girls have passed through,
None of the girls fine pass you
So many things you’ve been through
Promise life will never be the same again oh
Wouldn’t be the same again,
Will never be the same again
Would never be the same again oh,
Never be the same again

[Verse 2]
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me I’m too bad for you
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me I’m no good for you
Say my heart na glass omo don’t break it oh
Break it oh, take it o, take
Say If I If I Die, wait it o
Mun Ah Mun An take it o
Whine your waist rate it o,
Tate it baby mi rate it o, Wait It
no be me, ‘tate it oh, tate it, rotate it oh ah
Whine your waste, Rotate it o, Ahh

[Pre-Chorus]
Baby girl make you no dey lie
Make you tell your friends say you dey feel dis guy
Don’t even waste time
Cos na me you go follow till the day we die
But meanwhile, I can’t wait to make your face just smile
It’s not a lie, you set my soul on fire

[Chorus]
So many girls have passed through,
None of the girls fine pass you
So many things you’ve been through
Promise life will never be the same again oh
Wouldn’t be the same again,
Will never be the same again
Would never be the same again oh,
Never be the same again

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.