[Full Music Lyrics]:- Zlatan Ft Patoranking – Distracted

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Zlatan Ft Patoranking – Distracted

Naijafinix Official Music Lyrics Artwork--Naijafinix-com

Zlatan x Patoranking – “Distracted Lyrics

[Intro]
Ibile
Ayii
Kapaichumarimarichupaco
Jo mo
Pato, o ti ye e
Yo Yo Rexxie pon this one

[Pre-Chorus]
Mama say make you no marry celebrity o
Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o
Ayiii
Say Papa send you go university o
You say you fall in love with one rapper for Ojutiti o

[Chorus]
Say
I’m getting distracted baby
Distracted baby
I’m getting distracted lady o
Distracted baby
Babe I’m getting Distracted baby
Distracted baby
Money gat me distracted baby o

[Verse 1]
Ah ah
Kuro n’be
Your sister say I go jonze you
Your brother say I be play boy
Your mama say make you no fall
Say Zanku na bad boy

Na man wey dey try girl dey call honey
My love no go sweet you without money
Baby girl you should stand for me
If I need surety, you should stand for me

One two
What you gon do?
To ba lo gbo kpe
Zanku lo ku
Three four
Ma lo go
Ma lo fo
Mo lenu gan
Them dey doubt me
Them dey doubt me
If I near their pikin
Them go arrest me
See my life today
Ah
My life turn to a blessing

[Pre-Chorus]
Mama say make you no marry celebrity o
Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o
Ayii
Say Papa send you go university o
You say you fall in love with one rapper for Ojutiti o

[Chorus]
Say
I’m getting distracted baby
Distracted baby
I’m getting distracted baby o
Distracted baby
Babe I’m getting Distracted baby
Distracted baby
Money gat me distracted lady o
Ayii

[Verse 2 – Patoranking]
Everything for this life
Them must criticise
If you no soak garri
E no go rise
Don’t know
Hear them a talking, hear them a chant
But them no know say oluwa water our plant
And the thing must grow
Mama
You only see today
Nobody know tomorrow
When the hustle pay
Papa…
Just Want to take you a different kinda of level
Go tell am say this one no be
Because God don upgrade boy level

[Pre-Chorus]
Mama say make you no marry celebrity o
Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o
Ayii
Say Papa send you go university o
You say you fall in love with one rapper for Ojutiti o

[Chorus]
Say
I’m getting distracted baby
Distracted baby
I’m getting distracted baby o
Distracted baby
Babe I’m getting Distracted baby
Distracted baby
Money gat me distracted lady o

[Outro]
Ayii
Ghetto man
God don bless the ghetto man
Activate the ghetto man
Em don turn to gentleman, gentleman
Ghetto man
God don bless the ghetto man
Em don raise the ghetto man
Em don turn to gentleman
Gentleman
Ghetto man
Activate the
God bless the
God don raise the

Ghetto man
Zlatan na ghetto man
Patoranking…ghetto man
Rexxie turn to gentleman
Which kind gentleman you be?
Ghetto man
Spirit mix

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.