[Lyric Video] Adekunle Gold – 5 Star

ADVERTISE HERE

ADVERTISE HERE

[Full Music Lyrics]:- Michael Learns To Rock - Take Me To Your Heart

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Verse 1
See I don’t look like Wetin i don see (I don’t look like what I have been through)
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises

Thank you for the Journey oh lord oh lord
If i say my story o por o por (if I say my story, it’s long)
Fire cyant cool i’m ever blazing
I roll deep with the almighty

Continue Reading…

Chorus
Aye 5 star lanje (we are living the 5 star life)
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula

Verse 2
Money na filter
don’t let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up pull up
Man down when i pull up pull up

I’ll be your liquor
Fuck the chaser
Bang Bang Bang Undertaker
They scared when I pull up pull up
Ya road man fear when I pull up pull up

Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem dey love me love me
Dem call me AG Baby

Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o jah o jah o

Chorus
Aye 5 star lanje (we are living the 5 star life)
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula

(Sax playing)

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
Vip no Regular
Can’t copy this formula…

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!



Be the first to comment

Share your thoughts

Your email address will not be published.