[Music Lyrics]:- Reekado Banks – Blessings On Me

ADVERTISE HERE

Reekado Banks  Blessings On Me Lyrics

CHORUS
Father Father, I Want To, Want To, Hammer Hammer
I Want To Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To ,Shower Your Blessings, Shower Your Blessings
Father Father, Want To, Want To, Hammer Hammer,
I Want To, Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To, Shower Your Blessings, Shower Your Blessings

VERSE 1
Throwback To The Tele Tele
See Them Show Me Pepper
See Them Call Me Tear Tear, No Be Kanye Tear Tear
As I Don Dey Collect, Sey Dem Want Dey Connect
Omo Doubting Thomas, Like Sister Comfort

PRE-CHORUS
Oluwa, Shower Your Blessings On Me (Blessings On Me) Yo Yo
Oluwa, Shower Your Blessings On Me (Blessings On Me) Yo Yo

CHORUS
Father Father, I Want To, Want To, Hammer Hammer
I Want To Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To ,Shower Your Blessings, Shower Your Blessings
Father Father, Want To, Want To, Hammer Hammer,
I Want To, Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To, Shower Your Blessings, Shower Your Blessings

VERSE 2
Dem Full For The Twitter, Steady Commenting On The Inta
Ole, Ole Bawo, Dem Start To Dey Beef Am
As Enemies Dey Para, I Find Love In My Twitters Yeah
Baba Sign C Yeah, Make You No Use My Matter Play Oh.

Throwback To The Tele, This Kind Thing Don Dey Shele (Shele)
I No Fit Take Am Jeje, , I Want Score Goal Like Pele, Lele Le Le Le
I Say Tele, This Kind Thing Start To Dey Shele,
I No Fit Take Am Jeje, I Won Score Goals Like Christina Ronaldo

PRE-CHORUS
Oluwa, Shower Your Blessings On Me (Blessings On Me) Yo Yo
Oluwa,

CHORUS
Father Father, I Want To, Want To, Hammer Hammer
I Want To Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To ,Shower Your Blessings, Shower Your Blessings
Father Father, Want To, Want To, Hammer Hammer,
I Want To, Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To, Shower Your Blessings, Shower Your Blessings

PRE-CHORUS
Oluwa, Shower Your Blessings On Me (Blessings On Me) Yo Yo
Oluwa,

CHORUS
Father Father, I Want To, Want To, Hammer Hammer
I Want To Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To ,Shower Your Blessings, Shower Your Blessings
Father Father, Want To, Want To, Hammer Hammer,
I Want To, Spoil My Mother Mother
I Want To, Want To, Shower Your Blessings, Shower Your Blessings

ADVERTISE HERE

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Do you find Naijafinix Blog Useful??

Click Here for Feedback and 5-Star Rating!