Watch Nollywood Movie “Realm” Featuring, Uloko Energy | Hybrids
“Uloko Energy” and “Kaymist” comes again with this movie titled “Realm”
Watch and Enjoy!!!
DOWNLOAD THE AUDIO HERE
You Can Stream The Visuals Live On Our Youtube Channel Here Below:-
This is nice ?. Big up guys
The movie mature but small fuck up dey when dat thing wey resemble contra 2. Boss for nitendo game came out
Asin eh, that one burst ma head… No b small contra Star
You too sabii…
@segun, na true you talk… The movie just b like star wars…. Wey that Nigerian Yoruba guy act that year… Energy, d man wey sabi
You really act am well… Abeg let us know when the full movie show…
segun, na true you talk… The movie just b like star wars…. Wey that Nigerian Yoruba guy act that year… Energy, d man wey sabi
You really burst my brain… E b like sey we go enta sambisa forest ooo…
But na you go dey front, me I go dey from control room dey observe…
My guy well well
Amen oooo
????????????????
This is so awesome! I could not believe that this is a Nigerian movie. Kudos you all.
Energy, well done and continue to soar higher.